• А
  • Б
  • В
  • Г
  • Д
  • Е
  • Ж
  • З
  • И
  • К
  • Л
  • М
  • Н
  • О
  • П
  • Р
  • С
  • Т
  • У
  • Ф
  • Х
  • Ц
  • Ч
  • Ш
  • Э
  • Ю
  • Я
  • A
  • B
  • C
  • D
  • E
  • F
  • G
  • H
  • I
  • J
  • K
  • L
  • M
  • N
  • O
  • P
  • Q
  • R
  • S
  • T
  • U
  • V
  • W
  • X
  • Y
  • Z
  • #
  • Текст песни Ajebutter22 - Lagos Love

    Просмотров:
    0 чел. считают текст песни верным
    0 чел. считают текст песни неверным
    Тут находится текст песни Ajebutter22 - Lagos Love, а также перевод, видео и клип.

    Oloun
    Classic Oloun
    You be like plaintain chips when I been in traffic all day
    You be like 100 litres when fuel scarcity don dey
    You be like Nepa bring light for one whole night a day
    You be like road wey dem fix pothole just yesterday
    You be like police wey no ask for bribe
    Conductor wey dey get change
    I wonder where they found you
    Love to be around you
    Doesn't look that way
    But it's beauty that surrounds you
    Tanker wey no leak water
    Terminal wey no get hold up on a day of Redeem camp
    I no fit dey risk am
    But for you I go think am
    So baby let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    Oh baby let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    We are small chops in saturday wedding
    Together we are Akara and Ogi in a morning setting
    Together baby I am so certain that you're the one for me
    There's no other person
    Bole to your ekpa
    Bread to your ewa
    Every single day know that I'm a lucky fella
    Nobody better
    You're so rare like danfo with A c
    Girl let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    Oh baby let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    Oloun
    Ninu Eko you're number one sisi
    Na you I go still reason
    And when you go missing
    It's like hotel vibes with no Jameson
    Ninu Eko you're number one sisi
    Na you I go still reason
    And when you go missing
    It's like hotel vibes with no Jameson
    Let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    Oh baby let me be your Lagos love
    I wanna be your Lagos love
    Oloun

    Опрос: Верный ли текст песни?
    ДаНет