Yeeee
Boi ọwa haa yea yea haa
Bay pon
Tamrege ju bayi
Digidigi
Tamrege ju bayi ló o
Tamrege ju bayi ló
Dem say 99 days for the thief
And then the one day for the owner
Bobo no go die
Unless toba darugbo
Grinding till we make am for the street
Love is not a portion for weak
But we still try hard
Too survive am
Music industry hard
And na money fit too sort am
My sound must too travel overseas
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé
Deep down na you dey cover me
No lies, i don dey tire séé
Cus me i don dey street for many years
Too get the money séé
My time don dey near
So bad man no dey fear .
We taking,we taking over
(Phone call)
Hello baba God
I been don dey call you
for a very long time
But as you no come pick na
People no dey reason my matter
Dem dey do me anyhow Baba
But as you don pick now ehn
Baba abeg Dey With me till the end of time
Make your blessings rain on me
Make my star shine Allover the world baba
I know say you fit run am
E no hard you baba
Do am for me
Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Kómó alashó mawó akisa
Kómó éléran majé egun
Kómó éléshin marin nilé o eh
Kemi mabawón wó akisa o
Kemi maba wón jé egun Laye mi o
Baypon